Reviews
No reviews yet.
Lyrics
Greatness (Sig') Mm-mmm, mm-mm, mm (Signal) 'Pon deck DJ Neptune, hit me
Oya, romance me (feed me 'til I belleful) Moni ko fa mọ mi (I'm your man and I'm your boo) All the bills on me (because the pocket heavy too) And I must shine my 32 when I see your bawa
Making me fall again (again) Me, I go come again (again) Anytime you call my name (my name) I go answer, ayy (answer, ayy-ayy) Body wey get power, ayy (ah-ayy) Na water bam-bam, ayy (omi) Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh) And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
You, fine from your head to your shoe Wetin you want, I go do Na love I dey love, I no be mumu, waka Ye, carry your matter for head Ọmọge, you scatter my brain (yeah-yeah) Na love I dey love, I no be mumu, waka (yeah-yeah, yeah)
You sef know say you bad You dey overtake I get sugar to give oh Come and chop my cake oh Ɔdɔ, nothing do you Nobody do reach you Oya, gimme small No dey denge pose, ah-ayy
Critically, nobody fit do you like me Baby, oya, sit down 'pon it, 'pon it Whine to the bass, make you injure me Go in, go in, go in The pop we dey pop, e no get limit Baby, you can sit down on my face I go give you time that you gave me, yeah
Making me fall again (again) Me, I go come again (again) Anytime you call my name (my name) I go answer, ayy (answer, ayy-ayy) Body wey get power, ayy (ah-ayy) Na water bam-bam, ayy (omi) Go call your father, ayy (ayy-ayy, ahh) And call your mother, ayy, ah-oh-wah (da-da, da, da)
You, fine from your head to your shoe Wetin you want, I go do Na love I dey love, I no be mumu, waka Ye, carry your matter for head Ọmọge, you scatter my brain Na love I dey love, I no be mumu, waka
You, you fine from your head to your shoe Wetin you want, I go do Na love I dey love, I no be mumu, waka (ooh) Ye, carry your matter for head Ọmọge, you scatter my brain Na love I dey love, I no be mumu, waka
Yeah-uh, yeah-uh (greatness) Yeah-uh, yeah-yeah Yeah-uh, yeah-uh, yeah-uh DJ Neptune 'Pon-'pon me
Joe', Joeboy 'pon deck Baddest Joeboy 'pon deck Joe', Joeboy 'pon deck Joeboy 'pon deck Sounds of Neptune
More like this
In brief
- When was Mumu released?
- Mumu was released in 2023.
- What genre is Mumu?
- Mumu is catalogued under Post-Punk.
- What albums are similar to Mumu?
- Listeners of Mumu also rate African Giant by Burna Boy, Laughter, Tears & Goosebumps by Fireboy DML, RnB by Ruger.






