Lyrics
(Shoutout everywhere, who be lover boy for Benin wey dey scatter area?) Ay, dọmwan nọ make é noise wẹẹ evbana, gunuvbẹ Eri ma ghya wvbe wẹ ẹdo Shalli-fucking-Popi (wahala) The president (say) of Pluto (Fayaman), say
Desperado, many, many My amigo, Balotelli Ladies taking mi photo (confirm), paparazzi Ah, Don Julio, don dey high me, aah
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, laho (laho) Ni paste aza, laho (laho) Aza mwẹ dry o, laho (laho) Ye, ye-oh, laho (laho) Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, laho (laho) Ni paste aza, laho (laho) Aza mwẹ dry o, laho (laho) Ye, ye-oh, laho (laho)
Ye, laho (laho) Ye, ye-oh, laho (laho) Ye, laho (laho) Ye, ye-oh, laho (laho)
Don't get it twisted Na God bе my witness Me and you nor get-е business No take my kindness for weakness Suffery no go tear my singlet Ọgbu, chen-chen len-che No dey joke with my percentage, mm No go give to Ceasar what belongs to Odogwu o Ah ah, odiro easy, at all The money over their love Money no like chó chó chó Òwò ni mo fin gazọ Balling woman, abroad Ẹ yè má sá-pámọ Dem fit still chance you for your turf
Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, laho (laho) Ni paste aza, laho (laho) Aza mwẹ dry o, laho (laho) Ye, ye-oh, laho (laho) Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, laho (laho) Ni paste aza, laho (laho) Aza mwẹ dry o, laho (laho) Ye, ye-oh, laho (laho)
Ye, laho (laho) Ye, ye-oh, laho (laho) Ye, laho (laho) Ye, ye-oh, ye
It's not the way you're seeing me here, and because of the way you're talking to me here You think if you'll see me in the street of Upper or you'll see me in the street of Sapele road Or you see me in Ugbighoko Or you see me in Third Junction You can talk to me like this? Iye avba owuye wawu Iye wano And so, ayy
Minister of enjoyment Intercontinental (nor go dey), monumental (ehn?), ah We go live forever (ever, ever), ah Drop another banger, oh (wahala) Are they mad? They must be mental (problem), ah Smoking zaza, (yeah), nai make I forget your matter (a-sap) Ghẹ gunmwẹn dẹ ọ, laho (laho) Ni paste aza, laho

